Tuesday, January 27, 2015

So SAD!! Wizz True Life Story :'(

Hope your day is going great? Well A wizz one of the funniest guy I know sent me this mail decided to share it with you guys.lol




**for my department for work ....we be 7guys 3girls....and we hav da boss...na him be our supervisor;^L .......so avery day dis our supervisor I go dey hear wer him dey tell dem other senior staff say him don catch new fish...:s and dis him new girlfrnd na first class don of our workers girlfriend fine reach him girlfriend8-t well as a sharp guy I no send da supervisor....


so him cum arrange say him go carry da girl cum ...show us in 2weeks time:-[ so on dat faithful day=-J me go run small erran for bank......=-" my phone cum ring=)] na my guy 4work .call me tell me say mak I run cum bak..cus oga don carry dat him babe cum and she too fine ....so I cum *run* enter da lattest bike ..as I dey open da door of de office da next tin I cee>:O na bella...my girlfriend...were sit down for my oga lap|:O| wellllllll


*NOOOO* I dey vex now.........I need ur advice on wat to do ...cus me I look up lik say I no no her dat moment:'(

No comments:

Post a Comment

Disclaimer:
Drop Comments
*Comments on this blog are NOT posted by ANY STAFF OF ENEKEM.
*ENEKEM Readers are SOLELY responsible for the comments they post on Enekem.com
*cheers*

NEW MUSIC: Saint (@Saint_ntb) - Koko

This tune is banging ,Guys check out this KoKo jam by Saint  Atunnise Olaoluwa aka Saint is a songwriter/singer claims whose aim is to deliv...